[Chorus] You can call me anytime, call me anywhere. [Yee Before you turn around, you don see me there. [Aaargggh] We go chill by the pool side, tell what you want girl. My name's G MAIQUE, and I get money for my porch here. [Yeah] You can call me anytime, call me anywhere. [Yee Before you turn around, you don see me there. [Aaargggh] We go chill by the pool side, tell what you want girl. My name's G MAIQUE, and I get money for my porch here. [Yeah] [Verse] She said, she just wanna vibe and she no get boyfriend. [Oh my] And she said she no even mind if she becomes my girlfriend. Me, I just wanna grind, making money is my business. Yea, from Naija to the world, na my music dey rock. You dey there dey hate on me, I don leave you for past tense. Many girlie wey dey my phone but, na you I dey call. I no want any body, only you my dear. [Ooh oh yeah] Na you be the reason I dey sing love song. [I don fall] I go take care of you pass my Mercedes Benz. Na you be the number one, every other girls dey learn. [Seh lo'n be] I don see many woman, I never see one like you. [You no be regular] People plenty for this world but only you fit be you. [Chorus] You can call me anytime, call me anywhere. [Yee Before you turn around, you don see me there. [Aaargggh] We go chill by the pool side, tell what you want girl. My name's G MAIQUE, and I get money for my porch here. [Yeah] You can call me anytime, call me anywhere. [Yee Before you turn around, you don see me there. [Aaargggh] We go chill by the pool side, tell what you want girl. My name's G MAIQUE, and I get money for my porch here. [Yeah]