Call me

Call me

Created by: [email protected]
Rappopafrobeat

Music Images

Music image
Music image

Lyrics / Prompt

[Chorus]
You can call me anytime, call me anywhere. [Yee
Before you turn around, you don see me there. [Aaargggh]
We go chill by the pool side, tell what you want girl.
My name's G MAIQUE, and I get money for my porch here. [Yeah]

[Verse]
She said, she just wanna vibe and she no get boyfriend. [Oh my]
And she said she no even mind if she becomes my girlfriend.
Me, I just wanna grind, making money is my business.
Yea, from Naija to the world, na my music dey rock.
You dey there dey hate on me, I don leave you for past tense.
Many girlie wey dey my phone but, na you I dey call.
I no want any body, only you my dear. [Ooh oh yeah]
Na you be the reason I dey sing love song. [I don fall]
I go take care of you pass my Mercedes Benz.
Na you be the number one, every other girls dey learn. [Seh lo'n be]
I don see many woman, I never see one like you. [You no be regular]
People plenty for this world but only you fit be you.

Comments